REAL ABOUT LIFE BE WISE
LEARN THE REAL ABOUT LIFE
- You drank garri twice
today, bought
N100 recharge card and
got 10mb, came on
facebook and wrote
"money no be problem"..
Your case dey court.
- You dey owe mama
amaka N50 and
you dey wear "my
money grow like grass t- shirt"..
Weldone ooo!
- You fit pay #5,000
enter club but for
church na #50 be your
offering.. God is watching u o
- You are too big to
dance in church but
you go gaga crazy when
you hear the
(gbedu wey dey burst brain-OLUWA
NI).. God dey watch u o
- You're married but
still chases other
ladies and you claim
you're going for refresher courses.
Your cup go soon full.
- Just because you met
him in a bus and
he bought you gala, you
come store him number as "bros gala"...
Sista tnk u o
- U ar an o level holder,
but nah u the
sponsor ur girl for uni.
My broda u be scholarship board?
- You dey inside hotel
room snap picture
come upload am write
"home sweet home",
\ ur mata dey God hand. .
- You enter public
transoprt #600 to go
shoprite go snap picture
with oda people
goods, abeg wetine I wan tell
u.
10.U way go read this
my post, u no go
comment, my dear u
get leprosy for handhand?
Created at 2016-12-06 06:43:09
Back to posts
UNDER MAINTENANCE